ayra starr - rush كلمات الأغنية
[verse 1]
sabi girls no dey too like talk
animals dey in human form
padi man, n0body like work
but you must hustle of you wan chop
e no finish dem wan fight us
if them dey run dem no fit catch up
i no dey for say i too righteous
no come dey form say you too like us
me no get time for the hate and the bad energy
got my mind on my money
make you dance like poco lee
steady green like broccoli
steady on my grind no wan hear what they wan telly me
kudi na my fantasy
dem wan dey check if my tap e no rush
[chorus]
but e dеy rush
e dey rush well well
e bе much
na god dey make my tap, e dey rush
the kind money we touch
but e dey rush
e dey rush well well
e be much
no be hype, everybody dey crush
there’s no dulling with us (there’s no dulling with us)
pa pa ri, pi pa pa ri pa
pa pa ri, pi pa pa ri pa
pa pa ri, pa ri pa pa ri
كلمات أغنية عشوائية
- periko & jessi leon - me vuelvo loco كلمات الأغنية
- rollins - o.h. freestyle كلمات الأغنية
- the string cheese incident - war pigs كلمات الأغنية
- la edición de culiacán - operacion de inteligencia كلمات الأغنية
- youngflytyee - no flex كلمات الأغنية
- joule$ - grapevine كلمات الأغنية
- bmbrdg - captivate كلمات الأغنية
- kent harley ones - i'm with my prince كلمات الأغنية
- pastora soler - quien - directo كلمات الأغنية
- comisario pantera - tren كلمات الأغنية