
ayra starr, rema - commas!!! كلمات أغنية
─── ⋆⋅☆⋅⋆ ──
[intro]
(initiating rage process)
oh
oh no
eh_yeah, eh_yeah
─── ⋆⋅☆⋅⋆ ──
[verse 1]
na which kind life wey i never see?
i carry god, so i fear nothing
steady increasing the commas
comma, comma, comma
original, no be parody
e no fit clear for your memory
whether na winter or summer, ajeh
─── ⋆⋅☆⋅⋆ ──
[pre_chorus]
barbados, havana, livin’ life
see my fire burnin’ bright
wetin dey inside me?
smallie wey dey mighty
dem never know i kala tori mo fine
check and balance everything inside my mind daily
trust me, you can’t fool me
─── ⋆⋅☆⋅⋆ ──
[chorus]
energy wrong, i log off (log off)
mowa friendly and conscious (and conscious)
i’m allergic to isokuso
i’m not ready for confusion (no, no, no, no)
dem telly me make i show love (show love)
sability on gbona
everything na connection
i’m not ready for confusion, oh
[verse 2]
things happen inside life
draw tattoo, make i live my life
dreams come true, if na fight
fight the fight, make you no go tire
fire dey go, fire dey go
you need to put your body and soul
leave your worries alone
─── ⋆⋅☆⋅⋆ ──
[pre_chorus]
barbados, havana, livin’ life
see my fire burnin’ bright
wetin dey inside me?
smallie wey dey mighty
dem never know i kala tori mo fine
check and balance everything inside my mind daily
trust me, you can’t fool me (oh)
─── ⋆⋅☆⋅⋆ ──
[chorus]
energy wrong, i log off
mowa friendly and conscious
i’m allergic to isokuso
i’m not ready for confusion (no)
dem telly me make i show love
sability on gbona (on gbona)
everything na connection
i’m not ready for confusion (confusion)
─── ⋆⋅☆⋅⋆ ──
[outro]
na which kind life wey i never see?
i carry god, so i fear nothing
steady increasing the commas
comma, comma, comma
eh_yeah
eh_yeah, yeah_yeah (london)
steady increasing the comma
comma, comma, comma
─── ⋆⋅☆⋅⋆ ──
كلمات أغنية عشوائية
- 9th prince - hood guerillas كلمات أغنية
- rene schuurmans - lieve lotte كلمات أغنية
- plume latraverse - morale-à-bras كلمات أغنية
- fler - backstage pass كلمات أغنية
- jaylien - summer's over, pt. 2 كلمات أغنية
- lil iblis - polo (o.t. genasis - coco remix) كلمات أغنية
- 415 كلمات أغنية
- maggie eckford - two worlds كلمات أغنية
- don zio - hotel كلمات أغنية
- becky g - left swipe dat كلمات أغنية