ayo maff - lazy baby كلمات أغنية
mentally o mentally
i’m not ready o
i no get power
kori ko mi yo
you know say n0body
sabi my papa
so hold on to me
ma jen shubu
ah today i no wan do anything
ah today i no wan do anything
365 days i’ve been hustling
but today i no wan do anything
na eba dem no dey warm am omo
alejo lowo ma fi alejo shere
f_ck my maths teacher mr wande
pythagorus theory i never use am one day
i no do molly again
i don stop codine
i gbayi lola igba loni igba n lo
if only you can ready my heart
ni tori e baby i’m hurt
maybe later i go make you proud
i wrote this letter cause i’ve been sad
ah today i no wan do anything
ah today i no wan do anything
365 days i’ve been hustling
but today i no wan do anything
na eba dem no dey warm am omo
dnd dem no fit call am omo
o baby shey normal
o baby shey normal
shеy normal
to ba shey normal
mo ma shey normal
كلمات أغنية عشوائية
- lil manda - playboy manda كلمات أغنية
- כנסיית השכל - lif'amim - לפעמים - knesiyat hasechel كلمات أغنية
- g y l s - red pockets كلمات أغنية
- lauri haav - nyt ja heti كلمات أغنية
- chrisy - hey ladies كلمات أغنية
- be under arms - rasstrel كلمات أغنية
- eddie - zdjs كلمات أغنية
- iqbal m. - jangan cakap saja كلمات أغنية
- thegreysantana - the devil is my best friend prod. wicz & bram كلمات أغنية
- eplkt - μια μερα μετα (mia mera meta) كلمات أغنية