ayo maff - hello كلمات أغنية

(say this love is magic)
i’m not living lavish
i dey manage money
i dey call my baby onyeoma
i like your body
orin di owo
orin di ola
lo jen wa dupe
i miss my lover
she relocate go yankee
h_llo h_llo h_llo…
you no dey online
baby h_llo o
h_llo h_llo h_llo…
i no see your post
baby h_llo o
waka waka waka waka
zamina mina ye
for one million dollar i go waka waka ye
waka waka waka waka
zamina mina ye
for two million dollar i go waka waka wa
ah for gate
weytin musa never see
for money
nothing wey i no fit do
longetivity i pray for longeti
aloyin lohun omo owo
mo tu ti de
tell dem say i dey lock in
mo dem jara mo
to my ex i say f_ck you
i don move on…
take paracetamol meji for my headache
i’ve been trying i stopped smoking igbo
h_llo h_llo h_llo…
you no dey online
baby h_llo o
h_llo h_llo h_llo…
i no see your post
baby h_llo o
waka waka waka waka
zamina mina ye
for one million dollar i go waka waka ye
waka waka waka waka
zamina mina ye
for two million dollar i go waka waka wa
mon je aye lori omi
oluweri magbojo o
mon je aye lori omi
oluweri magbojo o
كلمات أغنية عشوائية
- artefuckt - lasst uns كلمات أغنية
- eartheater - claustra كلمات أغنية
- lor rexx - my letter to you كلمات أغنية
- gun balls - i got molested كلمات أغنية
- callmehome$ - лето (summer) كلمات أغنية
- blip - little jimmy boy and the pervert on a giant cloud with 6 balls كلمات أغنية
- indigochildrick - climb the ladder كلمات أغنية
- jack jones - julie كلمات أغنية
- 35cake - avenue des rêves كلمات أغنية
- lim young min (임영민) - 다시 (again) كلمات أغنية