
axtrobwoy - stay كلمات أغنية
verse 1
omalicha where you for dey?
i dey find u u ooo
x2
chorus
cuz you scatter ma head
where u for dey?
baby cuz me i want u today
come to my bed
make we relate
baby cuz me i want u 2 stay
versbce 1
for your love i go ginger
make no man put asunder
make we do all the things wey u say eee
your love is so tender
my heart i surrender
make we do all the things wey you say eeee
verse 2
baby girl i’m so into you
anything wey i talk na true
for ur sake i go turn mumu oooo
x2
chorus
cuz u scatter ma head
where u for dey?
baby cuz me i want u today
come to my bed
make we relate
baby cuz me i want u 2 stay
baby stay
baby stay
baby stayyyyyyyyy
x2
verse 3
amaka don me strong thing
mona lisa left me broken
baby but you do me so well
chioma sef na cheater
adaobi sef na jafa
baby but you do me so well
chorus
cuz u scatter ma head
where u for dey?
baby cuz me i want u today
come to my bed
make we relate
baby cuz me i want u 2 stay
baby stay
baby stay
baby stayyyyyyyyy
x2
كلمات أغنية عشوائية
- young signorino - borotalco كلمات أغنية
- lil nite - vhs كلمات أغنية
- slade - eyespl كلمات أغنية
- oni inc. - dreamland كلمات أغنية
- duke montana - mosse كلمات أغنية
- maike - paradise كلمات أغنية
- hxnniderrek - luv contraband كلمات أغنية
- aetherian - shade of the sun كلمات أغنية
- kota banks - new friends كلمات أغنية
- omb peezy & sherwood marty - ride wit it كلمات أغنية