
awu - yayayo كلمات أغنية
e song
(dj karl upon the beat)
uuuh uuuh uuuh
wowowowo yea yeah yeah
awu sing song. awu sing song
la vie jolie, l’argent est chaud à mort
oublie la bière maintenant je veux ciroc
for kongossa, you no go lock your mop
tell monica, tell monica say i don di run e pala
the musician wey comot cameroon
that musician wey comot cameroon
i sing the song and people saw my song
ma song go make’am echo and side side
for cote d’ivoire they do me yayayo
nigeria people do me yayayo
ma ghana girls do me yayayo
kampala girls di do me yayayo
me and you, we like to make money
when i get money, i like for chop money oh
me and you, we like to make money
when i get money, i like for chop money oh
i k!ll the beats when i control the surface
sol la so t-ti la so la fa sol
i be manyaka boy for grow i suffer
because i no get man wey dey for up
ma vie va changer mon dieu est en haut
je marche vers mon succès
ma vie va changer mon dieu est en haut
je marche vers mon succès
ohh yeah
the musician wey comot cameroon
that musician wey comot cameroon
i sing the song and people saw my song
ma song go make’am echo and side side
for brazzaville they do me yayayo
soweto girls they do me yayayo
for mozambique they do me yayayo
angola people do me yayayo
me and you, we like to make money
when i get money, i like for chop money oh
me and you, we like to make money
when i get money, i like for chop money oh
everywhere i go they put their eyes on me
if i ever do you wrong, accept apology yeah
everywhere i go they put their eyes on me
if i ever do you wrong, accept apology yeah yeah
bamenda people do me yayayo
douala people do me yayayo
yaundé people they do me yayayo
my ub girls do me yayayo
me and you, we like to make money
when i get money, i like for chop money oh
me and you, we like to make money
when i get money, i like for chop money oh
كلمات أغنية عشوائية
- kasko lunsford - waste of tape كلمات أغنية
- daddy kar - brawl stars كلمات أغنية
- tom jones and harvey schmidt - their moon was carboard كلمات أغنية
- annabel lee - patti smith كلمات أغنية
- mc rice - le temps est bon كلمات أغنية
- sub sonik - music is my suicide كلمات أغنية
- jack brzenk - moving on كلمات أغنية
- joven certero - buenos tiempos كلمات أغنية
- arctica the fox - buttered toast كلمات أغنية
- nitty scott - blackarita كلمات أغنية