awesome hc - amaka كلمات الأغنية
everywhere good, everywhere nice
everywhere stew, everywhere rice
amaka baka dey make my man rise
dey make me no go fit talk, just my eyes
omo back no be today, e don tey
but amaka own different, i come dey…
wonder wetin dey for her own waist
weh dey make all my guys dem wan crase
because even if i…
want to chaik her
her bigi baka
fit turn me maga
i no go like to dey
spend my rabba
for baka matter
later i come dey para
but i really wonna
nak amaka
but pata pata
i no too gather
i wan avoid her
but it’s getting harder
anytime she waka
my head dey scatter
amaka, amaka
your baka dey scatter
my mind
amaka, amaka, amaka
wine o jeje
amaka, amaka
your baka dey scatter
my mind
amaka, amaka, amaka
wine o jeje
i come this life to chop, to chill, to enjoy and make name
no be to suffer
i no go let no one to come and destroy my main aim
not even amaka
who give adam the apple shey na eve
satan dey use some women to come thief
many people weh yansh don deceive
like amaka baka hard to look and leave
because even if i…
want to chaik her
her bigi baka
fit turn me maga
i no go like to dey
spend my rabba
for baka matter
later i come dey para
but i really wonna
nak amaka
but pata pata
i no too gather
i wan avoid her
but it’s getting harder
anytime she waka
my head dey scatter
amaka, amaka
your baka dey scatter
my mind
amaka, amaka, amaka
wine o jeje
amaka, amaka
your baka dey scatter
my mind
amaka, amaka, amaka
wine o jeje
ije ije ije
ije ije…
omo…
every man with figure seven go need a woman with a figure eight
normal levels…
everywhere good omo everywhere nice
focus!
كلمات أغنية عشوائية
- saigon - bring me down pt. 2 كلمات الأغنية
- jesse kaikuranta - vie mut kotiin كلمات الأغنية
- el chojin - p.d. كلمات الأغنية
- bvana iz lagune & mikri maus - antihepi كلمات الأغنية
- nalyd - channel 03 كلمات الأغنية
- dopeworld - money كلمات الأغنية
- ester elias - intuição materna كلمات الأغنية
- the game - the town كلمات الأغنية
- uverworld - rob the frontier كلمات الأغنية
- robyn hitchcock & the venus 3 - ny doll كلمات الأغنية