audiofriday - e choke (freestyle) كلمات الأغنية
intro
we have f__ so hard
and so tenderly
and in so many different places, positions even
au_dio_fri_day
verse 1
fikayo dey charge her vibrator inside church
na so usher wey see am dey shout god
matter wey be say e no cosin us
na em choir master carry out for whatsapp status
everyday alhaja go dey find me come house
she go tell me say make i dey carry poron come out
i dey reason am say why be say she go dey come back
maybe na because say i dey go like 34 rounds
but i don taya for the mata me i no get strength
na so so brain she go dey give like say i no get sense
and the bobi dey always carry me go next year
i dey see the future anytime i go near them
and suliya na girl wey dey carry karaole
na mad kolos plus loud koto f_gbo le
ma wa bere pe why be say you they add these things
ani oye ke ti mo pewe kan o le dagbo se
na so i choke
hook
fine fine girls for my back dem dey choke me
big bacca girls from my front dem dey choke me
see your girlfriend sef dey hear dey choke me
i say make dem go their house o
but dem no gree oooo
ah eee
e dey choke me
everything wey dey happen to dey choke me jare aree aree
omo e dey choke me jare are
eh e e e e e e
verse 2
rip to the people wey die for yansh
luku akanni and jaytee better take time or crash
tomi do feli strong tin literally for cash
because of 2k she go dey twerk for infront of crowd
i just dey joke o
make n0body find me come my place o
na just freestyle tins bros i dey play o
and o fit remember one time wey be say i dey chainsmoke
for ogbomosho and this girl say i be her taste o
she say she want make i follow am go house
say she get trams she get loud
she get everything down
say make i carry pankere and konoko flog am
say anything wey i go like do
say make i run am
as o reason the matter well i say i no do
na so i run kaba kaba comot her own room
no be me you go koba
i no k!ll person pikin
i no fit spend the rest of my life for kiri prison
na so o choke
hook
fine fine girls for my back dem dey choke me
big bacca girls from my front dem dey choke me
see your girlfriend sef dey hear dey choke me
i say make dem go their house o
but dem no gree oooo
ah eee
e dey choke me
everything wey dey happen to dey choke me jare aree aree
omo e dey choke me jare are
eh e e e e e e
outro
i just dey joke o
na only 30 rounds i fit go
كلمات أغنية عشوائية
- mikemarael - hassliebe كلمات الأغنية
- tmk aka piekielny - #hot16challenge كلمات الأغنية
- la arrolladora banda el limón de rené camacho - no me vengas a decir كلمات الأغنية
- young hede - elevrådsformand كلمات الأغنية
- leftöver crack - athiest anthem كلمات الأغنية
- dola - snlrnz كلمات الأغنية
- murica (previously munich) - don't leave me this way كلمات الأغنية
- metalecalec - painful كلمات الأغنية
- tiny ruins - down south كلمات الأغنية
- envious - in the morning كلمات الأغنية