kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

at’son – fireman كلمات اغاني

Loading...

intro:
you know who pon di beat oh!
at’son sang

1st verse:
friday night club, i enter di place oh
you know say jigga man wild so i no fit wait oh
yay! who be that bad gyal pon di dance floor
(mmh ooh yeah)
say dem try but eno ch3 wey dem dey hia replace oh
i say your body be fire but today you don meet your maga
me i no dey taya, see i no dey taya no dey taya eh

chorus:
she say her body na fire i no fit touch am oh
touch oh wey
say her body na fire i no fit hold am oh
make i don dey go
her body na fire i no fit touch am oh
touch oh wey eh
her body na fire i no fit hold am oh

hook:
but na me be fireman
only me wey fit to handle am
shey na me be fire man
don’t n-body call 911
me be fireman
only me wey fit to handle am
shey na me be fireman
only me oh only me oh

2nd verse:
as she dey drop it down low i follow am
tell di dj repeat me song
she kakitop and recoil like a shotgun
and she ask me cyan you keep up me tell her me diye pon
she figa i be small boy erh
but girl you rocking with a star boy erh
baby girl komol3 komol3 komol3 eh

chorus:

bridge:
oya wine am for me eh
(girl give me that slow wine)
for me eh
oya wine am for me eh eh
(don’t slack on me girl gimme that slow wine)
for me eh
oya wine am for me eh
for me eh
oya wine am for me
eh eh eh eh eh

chorus:

hook:

outro:
yeah
x’treme music
possigee on the mix nana!

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...