
atela - star كلمات أغنية
it’s squeeze records
fine girl i for like to tell you something
i for like to comb your hair
i want to miss my sweet
truly i know say to no know me
but come make i show you love
i want to change your name
i know say you don love
i know say you don try
but tonight baby give me a chance
i know say dem do hurt you
i know say you don cry
but i love the smile that’s on your face
’cause the stars are out tonight
the stars are out tonight
the stars are out tonight in your eyes
e be like
the stars are out tonight
the stars are out tonight
the stars are out tonight in your eyes
in your eyes
oh oh oh oh oh oh oh oh
oh oh oh oh oh oh oh oh
see me
as i just dey love you wella
as you just dey burst my brain
shaybi na me and you? (na me and you)
as you see me
i go like to meet your family
i don dey build our house
i go put am for your name
dem say young boys (young boys)
dem no go take you serious
dem dey like to live e life
under dem grow biar biar (biar biar wey white)
but you see me
my mommy raised me well
i am a goodu boy
i’m going to marry you
because the stars are out tonight
the stars are out tonight
the stars are out tonight in your eyes
e be like
the stars are out tonight
the stars are out tonight
the stars are out tonight in your eyes
in your eyes
the stars are out tonight
the stars are out tonight
the stars are out tonight
oh oh uh-uh
i see the stars are out tonight
the stars are out tonight
the stars are out tonight in your eyes
in your eyes
ty mix
كلمات أغنية عشوائية
- john derick fudolig - love triangle (bisaya) كلمات أغنية
- aminé - beach boy كلمات أغنية
- oluwa mic - dreams كلمات أغنية
- bosse-de-nage - perceive there a silence كلمات أغنية
- barely alive - shutdown كلمات أغنية
- lulu santos - você não serve pra mim كلمات أغنية
- o rappa - auto-reverse كلمات أغنية
- quaker city night hawks - mockingbird كلمات أغنية
- judy collins - the air that i breathe كلمات أغنية
- happy asmara - suara hati كلمات أغنية