
astrokulture - grace كلمات أغنية
say i don start to
think again
coz e be like say
na only my matter
wei just dey burst their brain
if i start to
level up
them go say
i no dey
dey my lane
so i thank god
for blessings wei
dey come my way
so i can’t complain
na to double hustle
everyday
coz if money no fall
say n0body go dey call my name
as you listen to my song
i just hope say
you dey hear the pain
i dey try to double up
but this hustle sef dey
cause migraine
e dey burst my brain
chorus:
say as long
as night go dey
i believe say
day go break
goddie no go gimmе
watin i no fit take
make them stop
dеy eye my grace
say me i gats shayoo
say me i gats shayoo
say as tough
as it may be
as this la la
dey with me
inspiration no go
finish for body
i go blow
and stay happy
say me i gats shayooo
say me i gats shayoo
verse:
say hennessy
dey sweet body
so me i want my
money
coz i no go like
to follow person
gum body
or to follow pesin
beg pesin
make these motherf_cking
haters no go see pesin
say me i don dey learn
lesson
i be helper
i be helper
till then cast pesin
oluwa
make e sure for me
say i don start to
think again
coz e be like say
na only my matter
wei just dey burst their brain
if i start to
follow up
them go say
i no dey
dey my lane
so i thank god
for blessings wei
dey come my way
so i can’t complain
chorus:
say as long
as night go dey
i believe say
day go break
goddie no go gimme
watin i no fit take
make them stop
dey eye my grace
say me i gats shayoo
say me i gats try shayoo
say as tough
as it may be
as this la la
dey with me
inspiration no go
finish for body
i go blow
and stay happy
say me i gats shayooo
say me i gats try shayoo
كلمات أغنية عشوائية
- josh deamer - best life كلمات أغنية
- joyce lm feat. jow b - jesus كلمات أغنية
- knasterbart - muss-ketier كلمات أغنية
- severoth - порожнеча (porožneča) كلمات أغنية
- k.will - 너 하나만 바라볼 사람 (care about you) كلمات أغنية
- saian - sistem ve sitem كلمات أغنية
- lil hood lil wrist - mad house كلمات أغنية
- peter maffay - tiefer (live auf schalke 2001) كلمات أغنية
- captain kidd - somebody else كلمات أغنية
- san mei - dakota كلمات أغنية