
asake - lonely at the top (acoustic) كلمات أغنية
[intro]
ooh
obah
[verse 1]
it’s lonely at the top (lonely, lonely, lonely)
money on my mind (money, money, money)
don’t care what they yarning about me in particular
ko kan mi, kan mi, kan mi
out here on the road chasing my dream because i know
no one can chase it for me
[pre_chorus]
ọ́lọlọlade maa n gb’ọmọ lọ (gb’ọmọ lọ)
bọrọkọtọ idi ṣ’ọmọ lọ (idi ş’ọmọ lọ)
ẹ fi wọn s’ilẹ jẹ kan ma lọ
no dey find anybody na money i want (me i want)
no dey hear wetin people dey talk (people dey talk)
wọn ti ge aṣakẹ l’eti lọ (l’eti lọ)
this life na one, i no get another one
i go takе am do wetin i love
[chorus]
wetin you lovе o
no be wetin i love o
wetin i love i go do am with all my heart o
ogogoro no be vodka
mr. money ginger
but una know i no dey waste time
mr. money ginger
[verse 2]
just carry on, baby no time (no time)
bad boy dey me i dey fine
and at the same time, me i dey high (high)
mo duro tan, mo stand out
calm down , you go dey fine
like fine wine, no decline
sing about it, extraordinary things
show me love, i go show you more
o pọ lọ pọ, pọ
wo bo ṣe n ṣe, wo bo ṣe n ṣe
ọmọ e don tey, ję ‘a ṣ’ere kére
mo n fọ f’aye, mo ti fọ f’aye
ye, ye
[pre_chorus]
ọ́lọlọlade maa n gb’ọmọ lọ (gb’ọmọ lọ)
bọrọkọtọ idi ṣ’ọmọ lọ (idi ş’ọmọ lọ)
ẹ fi wọn s’ilẹ jẹ kan ma lọ
no dey find anybody na money i want (me i want)
no dey hear wetin people dey talk (people dey talk)
wọn ti ge aṣakẹ l’eti lọ (l’eti lọ)
this life na one, i no get another one
i go take am do wetin i love
[chorus]
wetin you love o
no be wetin i love o
wetin i love i go do am with all my heart o
ogogoro no be vodka
mr. money ginger
but una know i no dey waste time
mr. money ginger
كلمات أغنية عشوائية
- tora (@1toraa) - лексус (lexus) كلمات أغنية
- marc jonnz - radar كلمات أغنية
- teleframe - junkie (rock edit) كلمات أغنية
- samer el madany - be3teny rekhes | بعتيني رخيص كلمات أغنية
- steel brezee - you don't want me anymore كلمات أغنية
- nubi (fra) - on vit ça كلمات أغنية
- infinit3 - it was all a dream كلمات أغنية
- itsukisfuneral - dimension كلمات أغنية
- aaron may - time كلمات أغنية
- naza - baby lova كلمات أغنية