apolo imon - selense كلمات الأغنية
-chants & hums-
chorus
i dey my selensè
selensè
you for dey your selensè
selensè
selensè na category
category
selensè e get e meaning
plenty plenty meaning
but who no know go know
the thing wey dey sweet na the tin wey dey k!ll you slow
you no go know if i high è do
cause i dey stay on my own you for stay on your own too
chorus
i dey my selensè
selensè
you for dey your selensè
selensè
selensè na category
category
selensè e get e meaning
plenty plenty meaning
verse
guess who’s back with a foreign vybe
ethnic flow from the motherland feeling like obie trice
i’m wise, more like over wise
so don’t tell me i’m a monkey when i don’t like bananas
it’s bananas
it’s bananas
the way you hate my race
pour water on my face when i sleep now i feel misplaced
i think i do not like this place
na so wayo wayo dem dey do us for this place
dem dey do us for this place
chours
i dey my selensè
selensè
you for dey your selensè
selensè (2x)
selensè na category
category
selensè e get e meaning
plenty plenty meaning (2x)
كلمات أغنية عشوائية
- mustang - la dame de pique كلمات الأغنية
- afterhours - fra i non viventi vivremo noi كلمات الأغنية
- claris - a moment كلمات الأغنية
- smoothboi ezra - thinking of you كلمات الأغنية
- truthseekah - affa كلمات الأغنية
- moises bermudez mena - quiero ver كلمات الأغنية
- anyuri - polvo a medias كلمات الأغنية
- tep no - the last ones standing كلمات الأغنية
- dream5 - i★my★me★mine كلمات الأغنية
- northwind wolves - majestic fog on the everlasting mountain كلمات الأغنية