
apekzme - wave كلمات أغنية
halleluyah wave
my song na wave
__________________
odun ko ko koko for you door
you dey ask me say na who dey knooock
na me dey ball
na me dey ball
e don come again
i don start again
my song na wave and i go make u craze
e don come again
i don burst your brain
me am giving you wave
and am making way o
moni halleluyah
mo korin fun won won joh
my song e dey shack dem like gbana o
they want to shame me
me i wear my ray and banna o
when my music drop
make you go dey stream
no dey kala o
some say am a beast
some say am a lace on the beat
odun ko ko koko for you door
you dey ask me say na who dey knooock
na me dеy ball
na me dey ball
odun ko ko koko for you door
you dey ask mе say na who dey knooock
na me dey come
na me dey come
wave
say my song wave
halleluyah wave i don make them craze
i know guyz wey dey for me
i know guyz wey go always dey with me
i know guyz wey no go snitch on me
i know guyz we dey always ready for me
when i dey 100% o
eh dey no reget o
eh i wan sing for you
yeh make you shake your body
ani mo korin fun won won jooh
e con be like say i don blow
iss a tick tick tok
make you watch my time go come yeh e yeh
oni kin ma korin, mo korin
o so mi di bovi o funny
shebi moti logbe biro
so funmi kilo tun de bayi
odun ko ko koko for you door
you dey ask me say na who dey knooock
na me dey ball
na me dey ball
odun ko ko koko for you door
you dey ask me say na who dey knooock
na me dey come
na me dey come
كلمات أغنية عشوائية
- thyro & yumi - kiss (never let me go) كلمات أغنية
- badcurt - мышка (mishka) كلمات أغنية
- triillbert - incredible كلمات أغنية
- ramzel - 606 on 24th كلمات أغنية
- ten typ mes - hołd up (rau remix) كلمات أغنية
- 7l & esoteric - word association (remix) كلمات أغنية
- stormzy - street starz freestyle كلمات أغنية
- cody fry - better (08.26.18 version) كلمات أغنية
- lil chrisssyyyy - a romantic dream كلمات أغنية
- waka flocka flame - pop that py (feat. chazz gotti & diago) كلمات أغنية