kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

anyidons - men dey (money na water) lyrics

Loading...

men dey (lyrics) parts!

mp3 download men dey this song here

one two, one two check

anyidons oh

ogbe, iyoo (i do do do)

onye ichaka osee x(2)

if you get 10 houses for lekki, no die oh (no die oh)

cause if you die, them go sell all the properties do dorime (do dorime)

no go die for your girlfriend, abig no try am oh (no try am oh)

cause if you die, ife guys ga eti bu yayaya (yayaya)

my family cannot do without me na set up (na set up)

cause if you kpai today, they go move on with their life (with their life)
see, i love you my gee but i can’t die for you oh (die for you)

bеcause last last na all man for himself (for himself)

nеxt of kin, no dey ask me how i dey (i do do)

i am very strong, i dey kampe

anything you dey do for this life, no die oh

no let n0body to cry for you (i do do do)

next of kin (i do do), no dey ask me how i dey (i do do do)

i am very strong (i do do), i dey kampe

anything you dey do for this life, no die oh

no let n0body to cry for you

no die oh, no die

anything wey you do just no die

no die oh, no die
if you wan die, dye your hair

no die oh, no die

anything wey you do just no die (ogbe)

no die oh, no die (iyoo)

if you wan die, dye your hair

no die, anwụkwana, ego dị na nkata

ụwa bụ ofu mbia, ngwa yọba ichaka

malụ kwa na giving up adirọ m n’ọbara

stand tall, anyị kwụ ọtọ ka mmụọ izaga

eburu je eburu naa, good health amaka

on high speed, men na agba ka ọkada

onitsha, ọmọgba to mgbada awada

jụọ ese ogbè makwa m ọfụma ọfụma
anyị aga eme ụwa ole? (ole)

ife anyị na ele abụlọ kwa afia ose (afia ose)

kpapụta ezigbo ego, ụmụ nwa eko (ụmụ nwa eko)

ana egbu achala, achala ana eto (achala ana eto)

onye dị ndụ gbaa first, i dey use my sense

line ibute ike, ọ mua bụ next

death abụrọ my portion (mba)

onwe onye ife ọma na asọ nsọ (mba) (i used do do do)

next of kin (i do do), no dey ask me how i dey (i do do do)

i am very strong, i dey kampe

anything you dey do for this life, no die oh

no let n0body to cry for you

no die oh, no die

anything wey you do just no die

no die oh, no die

if you wan die, dye your hair

no die oh, no die

anything wey you do just no die

no die oh, no die

if you wan die, dye your hair

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...