
anti world gangstars, odumodublvck, fatboy e & olamide - jegede كلمات أغنية
intro (olamide)
let’s pretend like we’re not here
see, yoruba has to say “t’obá fẹ m’óbó, o ma shèè’bi óbó”
that_isstosay, if you want to catch a monkey, you go do like monkey
so, we are trying to simplify all the higher vibrations, with lower vibrational people
(semzi bond)
pre_chorus (olamide)
osunmo no be loud, o ló far_far_far oh
mo kofunwon pa_pa_pa oh
’cause these n_ggas really on a bounce and from underground, no bang_nam style
olodo, dem wan jack my style
brooklyn to ottawa, walahi
omoge shake ibébé, bereta dey jam
hook (olamide)
orobo gbese now, wants to see pelebe (pelebe, pеlebe, pelеbe oh)
aresẹjabata move like jegede oh (jegede oh, jegede_jegede)
ginger for body, i no dey repete oh (repete, repete, repete oh)
aresẹjabata move like jegede oh (jegede oh, jegede_jegede)
verse (odumodublvck)
odumodublvck
during my unilag era (yeah)
ọmo, ask echizaa (yeah)
na me been dey roll up kanaku (ah)
colos no dey follow for the cruise (how? fact)
newspaper na wetin we use
any paper_see, i go toast
confidence dey my breath (on a low, i’m a 10)
their attempt was a mess
odumodublvck, you’re too calibrated to the chest (bow)
your keles stood down, she’s a 10 (yeah)
you point am out, i’m impressed
fall out owo, trouble eko
mr. money with the vibe like amapiano (straight)
me and baddo came with mopol
put them on hold, they think i’m the nectar (playboy)
finger l!cking (kala)
many shimas want kala, i dey_i really quite freaky (aya_ya, kala)
oya come and go, orobo_ddy low
in the bedroom, play your role, get up and jó
chorus (olamide)
pelebe oh (pelebe, pelebe, pelebe oh)
aresẹjabata move like jegede oh (oya wake up and go, jegede oh, jegede_jegede)
ginger for body, i no dey repete oh (ah, she go wake up and_, repete, repete, repete oh)
aresẹjabata move like jegede oh (jegede oh, jegede_jegede)
verse (smada)
yeah, hh_yeah_yeah
oh laa, ah see
girlie wanti_know why dem dey find me (find me)
na the hustle ’till i got that grammys (grammys)
i no get time for your chit_chat ahh
i no get time for your twitter post
ooh, they can’t stop my shine (smada)
they wan dey whine palmwine (who?)
they no know say i gallant (dem no fit oh)
say i be smada, omo, i be badder
verse (fatboy e)
yeah
fatboy, i go fall out with my big suit (big suit)
move like jegede, pass me the henne’_ne
blow big smoke for the popo face, nothing wey hin fit do
you dey shout “paow”, you wey never hold pistol
anytime we fall in, dem go coordinate (coordinate)
dem do anyhow, we go demonstrate (demonstrate)
para dey body, ginger full body_ayy
masquerade dey come, pack your things and gbess
pre_chorus (olamide)
osunmo no be loud, o ló far_far_far oh
mo kofunwon pa_pa_pa oh
’cause these n_ggas really on a bounce and from underground, no bang_nam style
olodo, dem wan jack my style
brooklyn to ottawa (baddo), walahi
omoge shake ibébé, bereta dey jam (aghhh)
hook (olamide)
orobo gbese now, wants to see pelebe (pelebe, pelebe, pelebe oh)
aresẹjabata move like jegede oh (jegede oh, jegede_jegede)
ginger for body, i no dey repete oh (repete, repete, repete oh)
aresẹjabata move like jegede oh (jegede oh, jegede_jegede)
كلمات أغنية عشوائية
- alina padula - remember? كلمات أغنية
- oceano - external existence كلمات أغنية
- mitabeitah - mitabeit h كلمات أغنية
- rmg - call on me كلمات أغنية
- curren$y & chase n. cashe - t.y. كلمات أغنية
- introvertdame - when the d hit different كلمات أغنية
- freaky marciano - lifestyles كلمات أغنية
- vi seconds - holy key (remix) كلمات أغنية
- chutch mcgillicutty - tit waggler كلمات أغنية
- a victim a target - face meets floor كلمات أغنية