anonymize - julieta lyrics
_intro_
anhaha anhaha
eheyeheeeeeee
anonymize
oh oh oh oh
( oh my god it’s phynest on the beat baby, no be lie )
_chorus_
i’m going crazy, shawty so cool
e be like she go freeze h_ll
my head is racing , fighting my feelings
i no think say i go win them
sometimes i want you and when i have you
it gets too much to process
if this is so real , why do i feel like i’m dreaming
_hook_
julieta
if happy ever after
is all i have to offer
shey u go dey for me
anha for me
anha for me
anha for me
baby shey u go dey for me
oooyeh
_verse 1_
if attention na wetin u plan to buy
shawty don’t you worry me i go pay
when things gets hard
the road seems really tight
do you promise you would still come for me
and in the dark times if you need me there
corona no fit stop me i go find my way there
o yehhh ah go find my way
oooyehyeh
see , uh
all of dem
ladies wey dey out there i no phor for dem
dem try to sugar me i no purge for them
tori my heart and yours e don connect
wohuhoho hai
all of dem
ladies wey dey out there i no phor for dem
dem try to sugar me i no purge for them
tori my heart and yours e don connect
_chorus_
i’m going crazy, shawty so cool
e be like she go freeze h_ll
my head is racing , fighting my feelings
i no think say i go win them
sometimes i want you and when i have you
it gets too much to process
if this is so real , why do i feel like i’m dreaming
_hook_
julieta
if happy ever after
is all i have to offer
shey u go dey for me
anha for me
anha for me
anha for me
baby shey u go dey for me
oooyeh
_verse 2_
who ah be to say me no dey do
when ma love for u e too borku
wen u need me i no go run away
(i no go j_pa j_pa)
who ah be to say me no dey do
when ma love for u e too borku
wen u need me i won’t run away
(i go dey duro de e)
if ah no reach level
shey u go make me feel say
level don pass level
or we go compromise
make we meet for middle
if ah no reach level shey u go dey for me
ooyeh ooyehyehyehyeh
_chorus_
i’m going crazy, shawty so cool
e be like she go freeze h_ll
my head is racing , fighting my feelings
i no think say i go win them
sometimes i want you and when i have you
it gets too much to process
if this is so real , why do i feel like i’m dreaming
_hook_
julieta
if happy ever after
is all i have to offer
shey u go dey for me
anha for me
anha for me
anha for me
baby shey u go dey for me
oooyeh
كلمات أغنية عشوائية
- gino e geno - tranças de cabelos lyrics
- trio parada dura - esperança perdida lyrics
- matogrosso & mathias - céu da boca lyrics
- elizeth cardoso - ginga muxique lyrics
- sergio sacoto - de cara al lodo lyrics
- luis alexandre - esse amor que me consome lyrics
- saint seya lost canvas - reino de atena lyrics
- zé fortuna & pitangueira - a menina e o palhaço lyrics
- joão chagas leite - com a espanha no coração lyrics
- nx zero - zerar e recomeçar lyrics