
angeloh - something good كلمات أغنية
o my baby
you’re the woman beyond my dreams
e surprise me say you exist
if dem tell me i no for believe
you’re the woman beyond my dreams
and you be rider, you be rider
you dey ride with me, with me
through the valley and the seven seas
and even when my money no plenty
you stayed you stayed with me
oh my baby
everywhere soft, everything green
let me give you all you deserve and need
wanna let you know that
something good is coming your way
(something good is coming your way)
something good is coming your way
(something good is coming your way)
for every day and every night
wey you dey by my side
something good is coming your way
(something good is coming your way)
oh my baby boo for life o
bia nu kam gwanu gi something
okwa’ ichetalu mgbe owu na samú nu
even to chop na c_ck and bull
but right now everything e don dey alright
e don dey alright
and me i go show you off to the whole wide world
omalicha nego du
something good is coming your way
(something good is coming your way)
something good is coming your way
(something good is coming your way)
for every day and every night
wey you dey by my side
something good is coming your way
(something good is coming your way)
baby mi jọ̀wọ́ o
jẹ́ ká jọ máa gbádùn
i don see many women
walahi there is no one like you
before before my life na black and white o
then you brought in colour
adúmáradán baby mi olójúedé o
àní oò gbọdọ̀ gbọ́dọ̀ binú sí mi o o o
(my dear o)
káàkiri àgbáyé, take you around the world o
(my dear o)
london today, santorini tomorrow
(my dear o)
kọ́’lé mọ́‘lé, ra mọ́tò lé mọ́tò
(my dear o)
mercedesi, range rover, èwo lo fẹ́ o baby
(my dear o)
كلمات أغنية عشوائية
- pandai besi - menjadi indonesia كلمات أغنية
- ilê aiyê - ilê se eu não gostasse de você كلمات أغنية
- trevor hawkins - mistakes to rite 2 [extended version] كلمات أغنية
- francesca michielin - non mi dire كلمات أغنية
- bonnie banane - permanent feedback mode كلمات أغنية
- d-truce - celebrity champagne / mom's mercedes كلمات أغنية
- lil kae - shoota كلمات أغنية
- franco rodríguez - qu3 la chwup3n كلمات أغنية
- lil gohan - nothing like me كلمات أغنية
- violet skies - is she gonna be there? (acoustic) كلمات أغنية