
ajebo hustlers - yan yan po كلمات أغنية
[intro]
wetin dey [?] sef?
wetin that guy dey yarn?
scarlet sounds
[pre_chorus: piego]
yan yan po (yan yan po), okoto meo (meo, meo)
yan yan po (yan yan po), okoto meo (meo)
yan yan po (yan yan po), okoto meo (meo, meo)
yan yan po (yan yan po), okoto meo
[chorus: piego]
empty kom kom (empty kom kom)
na empty gongoni e be
empty kom kom (empty kom kom)
dey make the loudest noise
empty kom kom (empty kom kom)
na empty gongoni e be
empty kom kom (empty kom kom)
dey make the loudest noise
[verse 1: piego]
do you mind
money matter dey hard to decide
e dey utter the vibe
and i no go wan dey compromise
friеndly support, dem wan thief e mеat for my pot o
oh my god
them wan cheat me shey na by force o?
[pre_chorus: piego]
yan yan po (yan yan po)
yan yan po (yan yan po), okoto meo (meo)
yan yan po (yan yan po), okoto meo (meo)
yan yan po (yan yan po), okoto meo (meo)
yan yan po (yan yan po), okoto meo (meo)
(bad man)
[verse 2: timaya]
them go talk ’til thy kingdom come
’til thy kingdom come, ’til thy kingdom come (yeah)
run their mouth ’til thy kingdom come
’til thy kingdom come, ’til thy kingdom come, yeah
empty kom_kom
blowing up like siren pon_pon
me no send light up my jumbo
some a dem know me i loco_loco
lean on me no be press me die
cho_cho_cho you don too freestyle
you don dey talk, dey talk like parrot
off the mic, off the mic please
[pre_chorus: piego]
yan yan po (yan yan po), okoto meo (meo, meo)
yan yan po (yan yan po), okoto meo (meo)
[chorus: piego]
empty kom kom (empty kom kom)
na empty gongoni e be
empty kom kom (empty kom kom)
dey make the loudest noise
[verse 3: knowledge]
i no send anybody papa wey dey yarn dust
i travel and see and i no be landlord
anyhow e be brother try dey thank god
life fit wan dey make you feel like say you jam rock
them wan quanta for my matter, na so me i pam come
for your moi_moi
i be like who dey them dey tell hang on? eyes on
all the kele wey baka be like gbura_gbura i tell ‘em nice one
after you yarn okoto, you go jam okoro
you sef know say e no good o korokoro
na sokoto as we been no gbolo
lap in their unit, knack them wotowoto
[outro]
empty kom kom
na empty gongoni e be
empty kom kom
dey make the loudest noise
كلمات أغنية عشوائية
- dot demo - phantom of the opps كلمات أغنية
- m squad - miss caroline newley كلمات أغنية
- dorothée - des ailes à mes souliers كلمات أغنية
- unicorn hole - which witch two كلمات أغنية
- pilhas - más decisões كلمات أغنية
- kiryafa - squad كلمات أغنية
- c.cinco - nameless كلمات أغنية
- perspective, a lovely hand to hold - apocryphal كلمات أغنية
- miley cyrus - rock star (live) كلمات أغنية
- arafa-t kabir - shopno (স্বপ্ন) كلمات أغنية