air boy - for life كلمات الأغنية
for life
mashup
don’t sleep in a bicycle yaw
for life (teekay witty)
as i dey shak my shaku
all the girls wan chop banku
shey na me dem wan tackle
bad boy wey dey calcu
mon je aiye ori mi oo
i’m living the life ooo ye
mon je aiye ori mi oo
i’m living the life ooo ye
i’m up for life up for life
mashup the place i’m blessed for life
blessed for life
up for life yh yh
i’m up for life up for life
mashup the place i’m blessed for life
blessed for life
up for lifе yh yh
nshe ni owo n wa mi wale
nshe ni owo n wa mi lodе
are you smelling the money o
shey eti ri owo mi loke
my n_ggas be cruising the benz, masarati them dey shout hallelujah
my n_ggas be cruising the benz, masarati them dey shout hallelujah
mon je aiye ori mi oo
i’m living the life ooo ye
mon je aiye ori mi oo
i’m living the life ooo ye
mon je aiye ori mi oo
i’m living the life ooo ye
shey if you count all your blessings and name them one by one (one by one)
all the girls wey dey form for me before
i slay them one by one (one by one)
now i’m nacking the good sh_t
back in the days we dey borrow versace
murphy macarthy dey ghana dey faji
we young and getting it like mr mi yagi (oshe baddest)
we run this sh_t
we run this town
we own this sh_t
we own this town ye (for life)
mon je aiye ori mi oo
i’m living the life ooo ye
mon je aiye ori mi oo
i’m living the life ooo ye
mon je aiye ori mi oo
i’m living the life ooo ye
for life
as i dey shak my shak oo
all the girls wan chop banku
shey na me dem wan tackle
bad boy wey dey calcu
كلمات أغنية عشوائية
- julián serrano - vida tranquila كلمات الأغنية
- שמעון בוסקילה & אליעד - לנשום كلمات الأغنية
- elrubiusomg - hey yea yea yea ye كلمات الأغنية
- the vampire diaries - heart of darkness كلمات الأغنية
- sob x rbe - different كلمات الأغنية
- fabian - sturara كلمات الأغنية
- the kinks - i'm a hog for you baby (bonus track) (mono demo) كلمات الأغنية
- aliff and the awan - kegelapan كلمات الأغنية
- hewra mobbyn - młyn كلمات الأغنية
- current joys - you broke my heart كلمات الأغنية