afrococoa - breathe كلمات الأغنية
many many things i like to do
many many skies around the world x 2
verse 1
freedom na wetin we want
make u dey your dey ,i dey my dey
earth was made for us
enjoy your air as long as you can
when i commot from donmot
mama dey for house dey pray
when i pursue my own pot
some people dey there dey prey
e get two truths wey dey for this life na death and birth
people dey come people dey go (death and birth)
chorus
i wanna breathe
i wanna win
verse 2
when you come my house i welcome u
you carry my gold give me gun i no complain
you carry my people go
i no complain
you carry my diamonds go i no complain
ok
we fly come your side
your welcome na visa
we steal no foreign gold you still dey shoot us down
wetin be this!!! x2
my home my home no dey
meaningful as yesterday
just because u brought colo
democracy na colo colo
education na colo colo
religion na colo colo
government na colo colo
everything na colo colo
i wanna breathe
i wanna win
كلمات أغنية عشوائية
- irina rimes - abia aștept să nu te mai iubesc كلمات الأغنية
- diffly - queen كلمات الأغنية
- lida - район (area) كلمات الأغنية
- neon fields - light them up كلمات الأغنية
- josie pace - torn كلمات الأغنية
- el dicy boy & isaias lm - prendelo كلمات الأغنية
- elsa garcía - todo se va كلمات الأغنية
- scary kids scaring kids - i wanna know كلمات الأغنية
- mt panda - stories freestyle كلمات الأغنية
- lindsay muepu - talk 2 me كلمات الأغنية