
adekunle gold - win كلمات أغنية
win lyrics
[verse 1]
in my lifetime
in my lifetime
people i fit die for dem be like two
everybody no go like am
dem no go like am
i wanna be me don’t wanna be like you
some ah dem dey want to gum body
where dem dey dey when i be n0body
if i talk true dem ah come for me
but if dem talk true dem want my company
[chorus]
big love to mama she raised a man (a young king)
and blessings to friends that hol me down (for loving me)
morе life to the fans you changed my lifе (ese)
and bigs up to me i never give up
i just wanna win_win
in this life of sin_sin
every other day i gotta win
win so hard i make a scene
omo ope just wanna win_win
wahala ko kan mi_mi
every other day i gotta win_win
win so hard i make a scene
[post_chorus]
win_win
me na winner, me, me na winner
me na winner, me, (win_win) me na winner
me na winner, me, me na winner
me na winner, me, (win_win) me na winner
me na winner, me, me na winner
me na winner, me, (win_win) me na winner
me na winner, me, me na winner
me na winner, me, me na winner
[verse 2]
wetin no k!lli_k!lli me
better never come back
suffer suffer omo see my throw back
winning so sweet i’m not tryna lose
don’t wanna go down omo i refuse
ahead, ahead i dey run my race
i give dem gap but them still dey chase
winner man make you give me sp_ce
[chorus]
big love to mama she raised a man (a young king)
and blessings to friends that hold me down_down_down (loving me)
more life to the fans you changed my life (ese)
and bigs up to me i never give up
i just wanna win_win
in this life of sin_sin
every other day i gotta win
win so hard i make a scene
omo ope just wanna win_win
wahala ko kan mi_mi
every other day i gotta win
win so hard i make a scene
[post_chorus]
win_win
me na winner, me, me na winner
me na winner, me, (win_win) me na winner
me na winner, me, me na winner
me na winner, me, (win_win) me na winner
me na winner, me, me na winner
me na winner, me, (win_win) me na winner
me na winner, me, me na winner
me na winner, me, me na winner
in my lifetime
in my lifetime
people i fit die for dem be like two
everybody no go like am
dem no go like am
i wanna be me don’t wanna be like you
كلمات أغنية عشوائية
- playboi carti - skeleton كلمات أغنية
- laura veirs and saltbreakers - pink light كلمات أغنية
- d-flame - die wurzel كلمات أغنية
- lovelyz - bookmark (책갈피) كلمات أغنية
- patches - hoy كلمات أغنية
- bbg baby joe - thuggin hard كلمات أغنية
- białas - tak ma być كلمات أغنية
- b-tight - wer will was machen كلمات أغنية
- brittany b. - s.a.y. كلمات أغنية
- sepehr khalse - kimia كلمات أغنية