
adekunle gold - it is what it is كلمات أغنية
[verse 1]
people wey no dey feed you
always the first to talk about your life
look at the irony
shame you for public come dey beg for side
don’t get it twisted, i no dey kiss ass
that sh_t is not healthy
keeping my distance
some people are worse than pandemic
[pre_chorus]
if e go cost my peace
den i go take my leave
if e no be money
do not disturb me, please
if e go cost my peace
that’s some expensivе sh_t, oh
if e no be money
do not disturb mе, please
[chorus]
majisoro, hold on
it is what it is
mawobe, leave am
majisoro, hold on
it is what it is
mawobe, leave am
[verse 2]
money no dey bring happiness, oh
na when i get money i realize, oh
but i no be hypocrite
i dey pray make you get your own too
see, bad times will never last
elemi lo ma last, life come at you so fast
small time you don become wetin you hate
low_key, they hate their life
and they’re lonely, no energy for n0body
we no dey happy for me, for me
low_key, you hate your life
and you’re lonely, no energy for n0body
no waste your time, man, i no see you
[pre_chorus]
if e go cost my peace
den i go take my leave
if e no be money
do not disturb me, please
if e go cost my peace
that’s some expensive sh_t, oh
if e no be money
do not disturb me, please
[chorus]
majisoro, hold on
it is what it is
mawobe, leave am
majisoro, hold on
it is what it is
mawobe, leave am
[outro]
it is what it is
it is what it is
كلمات أغنية عشوائية
- denyell feat. torn9ne - prblms (remix) كلمات أغنية
- hira - eve كلمات أغنية
- iratus & tom dzik - voyager كلمات أغنية
- ascot royals - can't save me now كلمات أغنية
- dyem - diamante en bruto كلمات أغنية
- caxabaxa - eh, as crianças desenharam qualquer coisa e puseram tudo abaixo كلمات أغنية
- jin jin (astro) - like a king كلمات أغنية
- yxng maz - another (deluxe) كلمات أغنية
- vivid (japan) - message كلمات أغنية
- doks - drague (bonus track) كلمات أغنية