
aceya - rest lyrics
kasa
elelelele (aha)
chee
aceya this for you
drexie
verse 1
ah
you no go like rest?
abeg no face me na suggest i suggest. (no no no no no)
you think you can beat me? say it with your chest
leave me out of it, i’m already stressed (oh)
you think you’re the sh_t? the latest papinco
the f_ck you denying? i just heard you say so (oh)
be like you tire for this life you come so
no dey say “you know?” you sabi say i no know
hook
no dey make noise hunkle, shut up
you say you got boys, my dear, run up
like first sat_rday we go observe clean up
i be makeup artist, i’mma make you look done up
no dey make noise hunkle, shut up
you say you got boys, my dear, run up
like first sat_rday we go observe clean up
i be makeup artist, i gon make you done up
chorus_
anything you do make you know say me i no get your time, just f_ck off
haters dey hate but me i no send them, i dey find money so i lock up
who you dey beef oga? (rest)
if no be money don’t call me (rest)
me i no fi settle for less
who’s your friend my friend?
verse 2
follow who know road (ay)
be like you no know (ay)
this road you follow, my brother e no go (yeah yeah yeah)
pesin wey chop na him dey follow skincare
i’m getting my beauty rest, ain’t going nowhere (oh)
don’t call my phone, i’m going dnd
dem throway padlock, education is the key
who send you work? tell them say you no see me
card details why? didn’t you just say it was free?
hook
no dey make noise hunkle, shut up
you say you got boys, my dear, run up
like first sat_rday we go observe clean up
i be makeup artist, i’mma make you look done up
no dey make noise hunkle, shut up
you say you got boys, my dear, run up
like first sat_rday we go observe clean up
i be makeup artist, i gon make you done up
chorus_
anything you do make you know say me i no get your time, just f_ck off
haters dey hate but me i no send them, i dey find money so i lock up
who you dey beef oga? (rest)
if no be money don’t call me (rest)
me i no fi settle for less
who’s your friend my friend?
pre_hook
n0body send your face
n0body send your name
n0body send your age
we all the same
n0body wan know where you from
if you mess up you go go go
n0body send your face
n0body wanna know know know
hook
no dey make noise hunkle, shut up
you say you got boys, my dear, run up
like first sat_rday we go observe clean up
i be makeup artist, i’mma make you look done up
no dey make noise hunkle, shut up
you say you got boys, my dear, run up
like first sat_rday we go observe clean up
i be makeup artist, i gon make you done up
aceya this for you
kasa
Random Lyrics
- argyle park - the communist masters of deceit lyrics
- kidz bop kids - keep your head up lyrics
- byun yo han (변요한) - 청산별곡 i (song of the green mountain i) lyrics
- yami.original - je souris lyrics
- henry jaramillo - brief grief lyrics
- oluwaseyi - gbese na freestyle lyrics
- simba lorice - smooth criminal lyrics
- lowland hum - not my kind of world lyrics
- ssio - beinchen (instrumental) lyrics
- froyo (australia) - darling lyrics