
abdullatyf - gamer كلمات أغنية
i gat my lifestyle,we all gat our lifestyle
me i gat to tell you,me i’m working for the 5 star
we gat to sh¡t sh¡t,we all gat to sh¡t sh¡t
but i’m gonna tell you,me i’m doing all the bullsh¡t
we pulling risk,my n-gg- we pulling risk
i dey give them no be sey today,we just dey pull the risk..
i gat something to tell you my n-gg- sey we no dey tey
so we dey this game,no be even one day
we dey make our money easily,no be sey we dey thief
we dey do that thing,make we make money
i give you that thing,wey you dey feel am everyday
because of we everyday,we dey talk am,no be say
i like the way them dey talk about me nowadays
because how i’m making money,every body feel amaze
me i give you that talk,me i no get e to pay
oga i no get anything to pay
because everybody dey look me like champion
i no even get their time,i’m just living my lifestyle
i gat to tell you something my n-gg-,i bought a boss,i bought a boss,i bought a boss
i gat to tell you something n-gg-,i sey no be today
me i’m doing that thing no be sey we don tey
but i’m out to tell you something n-gg-,i dey,i dey , idey
كلمات أغنية عشوائية
- adi sea - paypah كلمات أغنية
- indi jade - arlequina كلمات أغنية
- yanni 2k - real me كلمات أغنية
- slkrack - patek كلمات أغنية
- sabrina setlur - damals كلمات أغنية
- polly scattergood - pearl كلمات أغنية
- noran - a escondidas كلمات أغنية
- night club - the creepshow كلمات أغنية
- julian ovenden - oh, what a beautiful mornin' كلمات أغنية
- benee - if i get to meet you كلمات أغنية