a-q & m.i abaga - clap for yourself كلمات الأغنية
speaker 1:should i tell you what you are?
speaker 2:yeah
speaker 1:you’re a liar
speaker 2:i’m not a liar
can you tell me the reason why you’re calling me a liar?
wait, which lie i did it for you so that i will know
which lie i did it for you so that i will now carry it for head
everything i will now remember lie…(beat drops)
wow all of the lies, you no dey get degree(graduate!)
all the money wey you get(ehn!)
i hear say na mp3(audio!)
d_mn, comot the benz, buy the noodies
na your guy guy guy give am key you come dey claim all the poins
wow now is when you dey clap for yourself
nice, congratulations, now clap for yourself
if you put your hands together, then you can clap for yourself
nice, congratulations, now clap for yourself
i’m just so proud of myself
i swear i’m a fan of myself
(yo) everyday photoshoot fresh(yeah)
na me dey hold camera myself(woah)
i swear i be hits, like look at my features
i just be jamb by myself
i no fit ever f_ck up but in case i f_ck up
i go understand with myself as i examine myself
i see a n_gga with potential(_tential)
making plenty money is essential(essential)
i could never pull up in a rental(rental)
vip everywhere we dey enter
baby girl are you sweet in the centre?(centre)
are you ready to follow me for adventure?(venture)
and if you get relationship you better end am(end am)
then turn around girl make you bend down, clap for yourself
wow all of the lies, you no dey get degree(graduate!)
all the money wey you get(ehn!)
i hear say na mp3(audio!)
d_mn, comot the benz, buy the noodies
na your guy guy guy give am key you come dey claim all the poins
wow now is when you dey clap for yourself
nice, congratulations, now clap for yourself
if you put your hands together, then you can clap for yourself
nice, congratulations, now clap for yourself
let dem form like say dem get money on ig(instagram)
flex money by the bundles yo
when time reach dem go fumble o
money too short, shatterbundle woah!
i was in the club by the dj booth like dj play me that one two o
audio money by rudeboy
yes you owe money on the bottles
so you can’t escape by the business
now na quilox boys don dey run to yo
in your girls car when you come through
boy that’s not how star do(no)
same girl daddy jay fondled
blaqbones had her last month too
jude o shey you wan run through?(no!)
coz i no go lie me i wan do
wow all of the lies, you no dey get degree(graduate!)
all the money wey you get(ehn!)
i hear say na mp3(audio!)
d_mn, comot the benz, buy the noodies
na your guy guy guy give am key you come dey claim all the poins
wow now is when you dey clap for yourself
nice, congratulations, now clap for yourself
if you put your hands together, then you can clap for yourself
nice, congratulations, now clap for yourself
wow, yeah
wow, wow, yeah
yeah, wow, yeah
wow, eh, yeah
كلمات أغنية عشوائية
- mohamed mouner - kan fadel كلمات الأغنية
- wilco - one sunday morning كلمات الأغنية
- el david aguilar - despierta كلمات الأغنية
- racionais mc's - voz ativa كلمات الأغنية
- giriboy - you're a chemical (feat.beenzino) كلمات الأغنية
- enrique iglesias - duele el corazón (english version) كلمات الأغنية
- 浜崎あゆみ - survivor كلمات الأغنية
- lolawolf - teardrop كلمات الأغنية
- dj snake - future, pt. 2* كلمات الأغنية
- crystal gayle - beyond you كلمات الأغنية