
6uff - prodigy كلمات أغنية
[intro]
i be the prodigy
i be the prodigy
i be the prodigy
[verse 1]
no make us get meeting
’cause we go run scatter everything
broken bottles like 10 pieces
e no dey photogenic
if you jonze na priority
that your face dem go blemish it
bad ’til eternity (iron)
gbedu sick i need medicine
as i dey find my way o
at the same time i dey my lane
for the trenches na fire dey
wey juju jam ogbanje o
no bе by say you be omo aye o
all of us go still kpai one day o
you go liе down below six feet
and your chapter e don finish
[bridge]
if you don′t know about me
make you find out
i be the prodigy no denial
too many enemies for my far right, oh
but ’til eternity i’m on fire
[verse 2]
i′m sick with da flow who’s iller?
you’re a vagabond
if you think otherwise double copy that
black mercedes amg seats
one caucasian two lebanese, that one na least
i never miss my bench press
tell them make create sp_ce
coming with a great pace
omo you go break waist
feel am for your prostate
hope you get the message
you gon need a safe place
it′s crazy how they think
after all this while i′m gon fall off
really i never take a break
matter we dey perpetrate
you go fear the escapade
doings e go escalate
bullet e go penetrate
make you no dey vibrate
’cause i get men wey go wele you
them available
and the p no dey cost
types and variables, hmm
i no dey joke, this one no be sabinus
كلمات أغنية عشوائية
- bvdmind - wake up كلمات أغنية
- glass - pennies كلمات أغنية
- mar aberto - tô em casa كلمات أغنية
- esken - en face de moi كلمات أغنية
- equippers revolution - found in you كلمات أغنية
- stateside (ca) - crash course (nosedive to nowhere) كلمات أغنية
- calvin harris & sam smith - promises (mk remix) كلمات أغنية
- pool kids - arm's length - alternative version كلمات أغنية
- lukituki - dysocjacja كلمات أغنية
- jayci yucca (제이씨 유카) & dnss - ride كلمات أغنية