
6izzy black - problem كلمات أغنية
na this thing the make me the make mistake again man
crazy
chorus (oxo)
you wan sit down n’ele le anya ka olodo sef
(opor por por)
anyi chuta nkea we build am we still jolly
(okay)
anyi na agba gba n’eche che ka obu van der sar
(opor por por)
country hard no be maka who get money
(money money)
verse 1 (peezee)
we dey carry go we no dey carry come
we dey spend dough when we catch fun
we dey pop money like fountain
we be king kong for the kingdom
dem dey go low when we sing song
we dey play girls like ping pong
we dey soh soh we dey doh doh
we dey jungudu jungudu
gbefun
chorus
you wan sit down n’ele le anya ka olodo sef
(opor por por)
anyi chuta nkea we build am we still jolly
(okay)
anyi na agba gba n’eche che ka obu van der sar
(opor por por)
country hard no be maka who get money
verse 2 (6izzy black)
enwerom oge
chobam n’ime ogbe
life we dey live
money is involved
oluwa gat our back
who dey yarn bereke
who dey yarn repete
who dey
who dey
who dey hmmm hmmm hmmm
who dey
if you yarn anyhow
you go see anyhow you go hear anyhow
(you go hear anyhow)
if you talk anyhow
you go see anyhow you go hear anyhow
(you go hear anyhow)
chorus 2x
you wan sit down n’ele le anya ka olodo sef
(opor por por)
anyi chuta nkea we build am we still jolly
(okay)
anyi na agba gba n’eche che ka obu van der sar
(opor por por)
country hard no be maka who get money
كلمات أغنية عشوائية
- knutsen & ludvigsen - spøkelsestoget كلمات أغنية
- sox - grimeblog كلمات أغنية
- leone - ci vorrebbe lei كلمات أغنية
- the boys gang - allang in de club كلمات أغنية
- jean-cyrille - delta 40 mille كلمات أغنية
- dj caique - consequência كلمات أغنية
- erockishere - tha jungle east [aint finished] كلمات أغنية
- baco exu do blues - faixa preta كلمات أغنية
- fields - verdugo كلمات أغنية
- dj oguretz - volkswagen passat كلمات أغنية