kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

3n!, mxna & sketchymakesbeats - karaku and a banjo. كلمات أغنية

Loading...

[intro: mxna]
(grr, boom)
yeah (come on, motion, you get me bro?)
m_x_n_a, let’s get it bruh (bad boy)
(eniola, do you_)

[chorus: mxna]
this na the dance of the new school
even if you no sneeze, i go bless you (_sneezes_)
omotena shofe ba mi jo?
i no go fit play your love like a banjo
knack you akpako, money full for my bank oh (come on)
na the kpos lifestyle we dey live
turn a good girl bad, say she no wan leave (eh)
talk say she no wan leave
ma lo gbe sori

[verse 1: mxna]
nwanyioma ukwu caterpillar
for your sake i fit spend all my savings (chei)
i dey give dem joy
anytime wеy dem see me dem know say na mеrriment
chop that p_ssy like a savage
shawty say na bad boy etiquette
when dem see me dem go genuflect
abobi use your intellect
life na general market
everybody dey collect
i dey on my own (what? if you?)
i dey sip my erujeje (you go collect oh)
alaye ma lo be
if you not talking money then you talking nonsense
so many things wey my eyes don see for this game
but i’m stuck in the grind (grr)
seen that move from a mile away (come on)
bad energy stay far away (eh)
standard living standard living
sambali, i no get patience, i want everything sharpaly
ogaranya, well known for chaos and anarchy (chaos god, come on)
you hating on my name
i’m balling on your salary
molowo molowo molowo na ni
motion boyz awa na ni
poverty na disability
na why i dey hustle for lamborghini
awon obirin fe ji jo mi
[verse 2: mxna]
my g, i’m active
on the road like a bandit (bandit)
if money na drug, i be addict
smoking on kush, that’s cali
scamming everyday, racksterli
owo yen necessary, babalawo prince charming
trouble dey sleep
yanga dey finger him cl_toris
you no get money you dey call police
this life no be skit
i for play you the tape from the genesis
laying it down like an emphasis
i am not your saviour
vut these n_ggas are pharisees
gbedu dey reign as far as the eyes can see
naturally s_xy and divine
won fe ko mi je bi ti peri peri
but they not in my periphery
won to be (shet)

[chorus: mxna]
this na the dance of the new school
even if you no sneeze, i go bless you
omotena shofe ba mi jo?
i no go fit play your love like a banjo
knack you akpako, money full for my bank oh (eh)
na the kpos lifestyle we dey live
turn a good girl bad, say she no wan leave
talk say she no wan leave
ma lo gbe sori
[post_chorus: mxna]
agaracha ne fefe but o ga lachikwa (come on)
she’s in love in with my swag
she’s in love with my sewa
but i got my mind on cheddar
top_top babes on my radar
shey u know say man a fine like justin bieber
shawty wanna roll with the mafia
she wan dey where the vibes and the money dey
she’s a class a bunny and she knows how to ride
she’s got l_st on her mind but i’m lost in her eyes

كلمات أغنية عشوائية

كلمات الأغنية الشائعة حالياً

Loading...