
3 cards marley - litigation كلمات أغنية
litigation lyrics
intro:
this is a sad sad song
verse:
wahala dey for town
some people come around
them carry machete
to match the people down
people for the town
them come and gather round
them carry kalashinor
and they spray the people down
situation is murder pon the place
police them a come and them a shoot upon the dreads now
litigation, money for chop and waste
mama bury pikin it’s another murder case
chorus:
mama haba, hala hala hala
mama haba, hala hala hala
papa haba, hala hala hala
papa haba, hala hala hala
verse:
situation is murder pon the casе now
pon the case now
murder for thе grace now
litigation
money for chop and waste now
then dem lawyer them a talk say
your pikin don die
your pikin don go
your pikin go place where the living don’t go
your pikin don jana
e jana jungle
am sorry for your loss
but your pikin don go
we watch the body turn cold
we watch the violence unfold
we talk to people and them
tell us about the love ones wey go
some k!lling brothers for gold
some k!lling lovers for love
some k!lling people for the people digging poverty hole
chorus:
mama haba, hala hala hala
mama haba, hala hala hala
papa haba, hala hala hala
papa haba, hala hala hala
mama haba, hala oooooo hala oooooo
papa why you hala oo, come and hala ooo
outro:
when you go vex
when you go scatter the place
when you go vex
when you go commot for streets
when you go vex
when you go talk your mind
كلمات أغنية عشوائية
- skip the use - get papers كلمات أغنية
- jimmy (usa) - *krampus كلمات أغنية
- mun zay - memphis freestyle كلمات أغنية
- 1xfighter - my personal space (radio version) كلمات أغنية
- dunkie - rabbit hole (acoustic) [demo] كلمات أغنية
- boyyblink - pull up كلمات أغنية
- de kreuners - beest كلمات أغنية
- baby codie - stand on it كلمات أغنية
- leslie - je vous écris كلمات أغنية
- sid worthy - makaveli كلمات أغنية