
2slik - cover me كلمات أغنية
intro
yayaya!
2sliky dey here
oh why oh why oh why -2
refrain
them dig big hole i jump am p-ss oh
they want put poison inside my chark oh
they wanna bring me down from grace to gr-ss oh
i dey one side i dey look them laugh oh
chorus
i no get shaking oluwa cover me -2
cover me cover me
oluwa cover me
cover me cover me
oluwa cover me
verse 1
on my way to the top oh
them dey pray make i drop oh
them dey fire me shots oh
but there bullets e bounce oh (odeshi)
make you dey there dey hate
i go buy a bugatti
i go shaye mami
i go collect grammy
even for winter i keeping it hot
i am leader i’m calling the shots
no be by power and no be by force
na the oluwa wey i involve
oluwa cover me oh
enemies under me oh
and if dem wan try me oh
me i go call daddy oh
refrain
them dig big hole i jump am p-ss oh
they want put poison inside my chark oh
they wanna bring me down from grace to gr-ss oh
i dey one side i dey look them laugh oh
chorus
i no get shaking oluwa cover me -2
cover me cover me
oluwa cover me
cover me cover me
oluwa cover me
verse 2
they saying i’m this oh
they saying i’m that oh
them say i no reach oh
say my hand no dey clap oh
i’m giving them hits them hits oh
im topping they chat oh
they talk their sh-t oh
while i’m balling monaco
dem a fi know say this jam issa k!llamiti
if a batty boy touch e go k!llamiti
e go rock everywhere cos na k!llamiti
unu fit to dey call me mr k!llamiti
oluwa cover me oh
enemies under me oh
and if dem wan try me oh
me i go call daddy oh
refrain
them dig big hole i jump am p-ss oh
they want put poison inside my chark oh
they wanna bring me down from grace to gr-ss oh
i dey one side i dey look them laugh oh
chorus
i no get shaking oluwa cover me -2
cover me cover me
oluwa cover me
cover me cover me
oluwa cover me
كلمات أغنية عشوائية
- the violet burning - nowhere, ca كلمات أغنية
- zebrazilla - abu dhabi كلمات أغنية
- rabbit & mosa - flex in the dark كلمات أغنية
- 2pac - do for love (pic-a-dil-yo! mix) كلمات أغنية
- tommy womack - a songwriter's prayer كلمات أغنية
- persuader - the fiction maze كلمات أغنية
- francesco baccini - senza gravita' كلمات أغنية
- theliberator - saidai كلمات أغنية
- ill movement - cattiva influenza كلمات أغنية
- treacy - expectations كلمات أغنية