
2kingz feat. timaya & patoranking - bend down كلمات أغنية
wete ya
shout out to the people wey dey say i no go make am
but right the people anything i do dem love am
back inna the days demah say me i dey fake am
anytime wen i come say mah ladies demah feel am
shout out to my hommies and the fellas wey dey doubt
shout out to the people wey dey run up their mouth
back inna the days demah call the boy na tout
anytime wen i come say the people demah shout (ey)
back inna the days demah say the boy e dey denge pose
now wen dem see me everybody the people demah dey puck nose (hey)
cos am overdose, make una leave them to pucknose (hey)
dem dey pucknose, am too busy make then pucknose
(say)
anytime i come, say ma people demah know say the boy e dey go hard o (oh)
anytime i come say me people demah bend down wen i dey go hard o
omoge (ah ah)
bend down (bend down)
me i love the way you bend down (bend down, wayasay)
bend down, me i love the way you bend down
كلمات أغنية عشوائية
- emil bureau - thunderbird كلمات أغنية
- andy the chef - maverick كلمات أغنية
- stepkos & гоша ваакс (gosha vaaks) - эскизы (sketches) كلمات أغنية
- the hyper girls - radio (unplugged version) كلمات أغنية
- ferlite - attitude كلمات أغنية
- maggie rose - mad love كلمات أغنية
- weston super maim - johnny menomic كلمات أغنية
- joshu joshu - este año corono كلمات أغنية
- leather.head - flesh كلمات أغنية
- iliner - left4dead كلمات أغنية