
2baba - warriors كلمات أغنية
[intro]
uh uh
yeah, ye!
uh uh
[verse 1]
e don tay wey men don dey for here
young boys just been doing big things
dem go think say men go fear
but walahi, we stand gidigba
we get one love for here
that’s why we be warrior
we be bl__dy survivals
no confuse the thing, i no claim senior for here
i just wan talk am how e be
i just wan clear the air
because e plenty for the place, i no enter anybody sp_ce
but in the background, you know as you grow, bad belle must to show
thеy must to show
[chorus]
so right now
they want to see me fail
so i guess i will fail thеm
they want to see me fail
so i guess i will fail them
i will fail them, big time
[verse 2]
nowadays shey you see (things are different from before)
things dey move speedily (jungle don mature)
whatever will be will be (for sure)
you go move, you go groove, you go hammer if your level pure
i think of everything, i think about the days
when nothing dey to eat, no food, no work, no money to feel high_ray
but na story e be today, and that time we dey dey chase
we been dey chase wetin we be no know
as we start to grow we start to understand say, say
you can not mix oil with water
you should not add fire to any b_tter
some would envy, dem go envy you to your grave
[chorus]
so right now
they want to see me fail
so i guess i will fail them
they want to see me fail
so i guess i will fail them
i will fail them, big time
كلمات أغنية عشوائية
- ten dixon - same shit كلمات أغنية
- steven malcolm - can't take my dream كلمات أغنية
- jon bellion - pre-occupied كلمات أغنية
- money boy - team on fleek كلمات أغنية
- antônio carlos jobim - antigua كلمات أغنية
- catfish and the bottlemen - broken army (solo electric) كلمات أغنية
- grand boys - red wine (live) كلمات أغنية
- josé lucas - if it weren't for love كلمات أغنية
- within temptation - ice queen - acoustic كلمات أغنية
- hilltop hoods - the underground (suffa remix) كلمات أغنية