
2baba - odi ya كلمات أغنية
help me spread this message like globacom make n0body come here dey
come dey form i know say no be everybody follow come and no be every
(breast_) wey be silicon ehen make dem no come dey wash you and make
you do exactly what you wan do make you no say i no tell you make you
no let devil come dey use you but if i tell you say i love you abeg
abeg no go turn me your mugu airtime 30 billion no go do you airtime
(?) oga no go see you ehen and if i start to dey stress you let me
know because i no want to vex you bottom line
na only you wey know you the same time you go do wetin wey favour you
ahh oyi a lo mayen ko ri gbo so make we do the thing jeje
make we do the live_show eh aih eh eh oyi a lo mayen tu gbo so just
be living your life and do the thing jeje
live_show if body dey hot you, drink water no come
come dey form like b_tter because i know say you
know say i know you and no be every dressing go fit you (
ehen!) make you no make me mara eh attentiveness for my matter eh i
no fit halla i no fit shout i no wan make
na me and you dem talk about and if i tell you say i like you abeg no
let shakara come dey k!ll you airtime 30 billion no go do you airtime
كلمات أغنية عشوائية
- a f i - rewind كلمات أغنية
- dangerkids - waking up كلمات أغنية
- dangerkids - we're all in danger كلمات أغنية
- debbie sims - what a beautiful expression كلمات أغنية
- luba - when a man loves a woman كلمات أغنية
- left of the dial - winter of hope كلمات أغنية
- left of the dial - worrywart كلمات أغنية
- a day to remember - life at 11 كلمات أغنية
- a day to remember - sometimes you're the hammer, sometimes you're the nail كلمات أغنية
- currensy - 442 كلمات أغنية