255, boybreed & sfr - confidential lyrics
[intro]
oh yeah
jowo oh two fifty_five
[chorus: chibuzor franklyn amajuoyi & nnamdi kennedy amajuoyi]
do you remember girl the first time me set my eyes (on you?)
oh, bellina no other girl wey fit match my vibe (like you)
say when we get down, don’t let n0body know
confidential e be me and you
don’t tell n0body
don’t let n0body know
[verse 1: chibuzor franklyn amajuoyi]
long time wey me find a girl like you
baby girl you’re my energy
call me baby i go dey for you
give you everything wey you need
anybody wey go put asunder (‘sunder)
na god go fire them with thunder (thunder)
i keep you for your food wey i dey hunger (yeah)
girl i can’t wait any longer
[pre_chorus: chibuzor franklyn amajuoyi]
say omo, ma lo sey gra, gra (gra, gra)
[?] go do, da da (da da)
say omo, ma lo sey gra, gra for me
[?] go do, da da, ayy
say omo, ma lo sey gra, gra (ayy)
[?] go do, da da (yeah, yeah)
[?] (jo)
[?] (jo)
oh omo, ma lo sey gra, gra, yeah, yeah
[chorus: chibuzor franklyn amajuoyi & nnamdi kennedy amajuoyi]
do you remember girl the first time me set my eyes (on you?)
oh, bellina no other girl wey fit match my vibe (like you)
say when we get down, don’t let n0body know
confidential e be me and you
don’t tell n0body
don’t let n0body know
[instrumental break]
[verse 2: nnamdi kennedy amajuoyi]
tonight i go dey for your body (body)
girl you know you be my chargie (my chargie)
and if you not around me darling
wetin i go do? (wetin i go do?)
wetin i go do? (wetin i go do?)
can’t get you out of my system (system)
i no fit to wait till the weekend (weekend)
na you wey go born all of my kids them, baby, yeah
[chorus: chibuzor franklyn amajuoyi & nnamdi kennedy amajuoyi]
do you remember girl the first time me set my eyes (on you?)
oh, bellina no other girl wey fit match my vibe (like you)
say when we get down, don’t let n0body know
confidential e be me and you
don’t tell n0body
don’t let n0body know
[outro: nnamdi kennedy amajuoyi]
oh bellina
girl you know i dey love you
long time, long time
girl you know i dey love you
long time, long time
كلمات أغنية عشوائية
- ella es tan cargosa - en redondel lyrics
- kalim - brennpunkt lyrics
- roznov - benz boy lyrics
- spaceghostpurrp - snapback 90's nigga lyrics
- josip on deck - dat azz lyrics
- kiddgio - you shine lyrics
- robyn adele anderson - the greatest lyrics
- antónio zambujo - lambreta - live lyrics
- lil wayne - trigger man lyrics
- james taylor - shower the people - live at the colonial theatre lyrics