
1da banton - is it your money كلمات أغنية
aye o
eshey o
anytime i step into the club
i dey spend all my money i
no get time for b-mamkpa o
original see the boy up the bar
so me linkup d girl dem…
is it your money ah ah ah
is it your money eh eh eh
is it your money ah ah ah
is it your money eh eh eh
shake it×16
anyhow wey i like i go spend my money o
(odabor)
any kele we i like i go carry her and go
(odabor)
see is it your money o i’m spending my mula
is it your money ah ah ah
is it your money eh eh eh
is it your money ah ah ah
is it your money eh eh eh
shake it×16
them been no know the boy when i dey
beg o to blow
now i don dey drive moto
them wan do am go slow
when the money no dey
d girls say me no romantic
now when money don full my pocket
dem call me romantic
is it your money ah ah ah
is it your money eh eh eh
is it your money ah ah ah
is it your money eh eh eh
shake it×16
jabo jabo×15
oya shake it o shake it o
baby fire dey go
oya shake it o shake it o
baby fire dey go…
ah ah ah
is it your money ah ah ah
is it your money eh eh eh
is it your money ah ah ah
is it your money eh eh eh
shake it×16
original 1dabaton
squareball ent
كلمات أغنية عشوائية
- slatt makii - just tryna (bonus track) كلمات أغنية
- frenchmajii & o.z (qc) - beyoncé كلمات أغنية
- camarón de la isla - llorando me lo pedía (fandangos de huelva) كلمات أغنية
- yesung - corazón perdido (lost heart) كلمات أغنية
- cosha - run the track كلمات أغنية
- cookin soul - fat success كلمات أغنية
- larry fleet - lied about love كلمات أغنية
- yung adisz - biggg lemon كلمات أغنية
- høker - storskærm كلمات أغنية
- billy lockett - don't mean a thing (acoustic) كلمات أغنية