
1bigg toney - osama كلمات أغنية
[verse 1]
person wey you know go do you bad
smile with your grills in your face
run up my numbers like unimax
wells fargo, i de chase
this our love be like militant
i’m on the grind, everyday
dead or alive, like a bomber
i go bomb in your site, all the way (osama)
[pre_chorus]
no way — pj fueled up, make we go norway
no way — bad energy, comot for my way
highway — every all man wan patch my pace
i’m on the highway, so no bad man block my lane
[chorus]
osama — i de bomb
osama — i de bomb
osama — i de bomb
osama — i de bomb
osama — who de check am?
osama — who de check me?
osama — i de bomb
osama — i de bomb
[verse 2]
i no de shout, but thunder go respond if you move off_code
i carry psalms like ammo — dey download am from the throne
deep waters round my ankle, but still i walk like goat
covenant dey my backbone — this osama no be joke
dem think say na vibe, dem no sabi say i be sign
i dey channel from above, but still dey bolt from aba
they wan tap from the grace, but dem no ready for the fire
e get levels to this bomb — mine own dey tick with holy time
[chorus]
osama — i de bomb
osama — i de bomb
osama — i de bomb
osama — i de bomb
osama — who de check am?
osama — who de check me?
osama — i de bomb
osama — i de bomb
كلمات أغنية عشوائية
- meredith paige - corner of my eye كلمات أغنية
- enyukay - skullxz كلمات أغنية
- erikapoh, runaway the musical - roses roastery كلمات أغنية
- burak kut - tokat كلمات أغنية
- broder john - wikiflow كلمات أغنية
- jon walker - so it goes كلمات أغنية
- ayooloso - 199x كلمات أغنية
- mindofoxi - no hook كلمات أغنية
- amartia - child's eye كلمات أغنية
- mcr2021 - nai-ki كلمات أغنية